[Intro
ahhh haa ooo ooh
na na call me ba la blue blue
[Verse 1
If no be God who e go be na? (Who e go be?)
Everything wey I get na baba o (Baba o)
Mo ti blow but I still dey pray o (Still dey pray)
Ko kọn mi wetin dem talk o (Talk o)
Oluwa bless me, I no fit explain o
Mr Money still dey maintain o
[Chorus
If no be God who e go be na?
All the blessings wey dey follow me
If no be God who e go be?
mo dupe oooooh (Mo dupe)
E no easy but we still dey go (Still dey go)
Olorun shower your blessings o (Blessings o)
[Verse 2
Mo ti hustle, mo ti suffer (Suffer)
But na God dey run am proper (Proper)
My enemies try but dem no fit stop am ayy
Alaye mi, we moving stronger (Stronger)
Money long, blessing follow ahhh
Na God dey do am, e dey run am
[Pre-Chorus
Me i just dey gb'ọmọ lọ
Everything na God plan o (God plan)
Mo ti ready, ready for more o (More o)
Million dollars for my account o (Account o)
[Chorus
If no be God who e go be na?
All the blessings wey dey follow me
If no be God who e go be?
mo dupe oooooh (Mo dupe)
E no easy but we still dey go (Still dey go)
Olorun shower your blessings o (Blessings o)
[Outro
Ye ye ye
O ti sure gan o
Na God o
Ye ye ye