Pain & Sacrifice (Explicit)-文本歌词

Pain & Sacrifice (Explicit)-文本歌词

发行日期:

Oh na na na (na na)

Early morning

When tha rain is falling

I roll up my ganja smoke

My weed and forget my worries

Call my mummy I mean

My other mummy

And tell her the feelings I bottle

What my body is wanting

How many years e go take

How long do I have to wait

All of the price I paid o

Sacrifices I made

How many years e go take

How long do I have to wait

All of the price I paid o

Sacrifices I made

Say my blessings dey come amen

Believe in god ona eme eze

Without the funds im a mess

Soon e go be my turn oga eme

Say my blessings dey come amen

Believe in god ona eme eze

Without the funds im a mess

Soon e go be my turn oga eme

Alone in thought then I wonder

My pain and my sorrow

Kam na akolu fa na bunker

Enwerom time for small talks

I put that assunder

Cheers to myself

For the demond that I conquer

My mentor sim buru jebe

Ngwa my mum na okwa

Rap osim guru jebe

Adim agwu egwu surugede

Moma surugede

I give glory to god maka obum na eme

Obumneme and thats real life

Straight to my hear

There are two sides

One for my niggas

That is so nice

The other for the niggas

Wey dey throw vibe

Thats so nice thats alright

How many years e go take

How long do I have to wait

All of the price I paid o

Sacrifices I made

Early morning

When tha rain is falling

I roll up my ganja smoke

My weed and forget my worries

I say thunder fire

For their soul and body

Wetin dey give me constsnt worry

Na how I go make this money

This life emo dey funny

Badman na ruger mandem

Roll one for me

They thought it wads over for me

But oluwa run am for me