For Days (Explicit)-文本歌词

For Days (Explicit)-文本歌词

BOY ZANSKY
发行日期:

Verse1

Many many things wey dey bother mind Everyday me dey pray Make I live long

Forward me wan go backward never

Won tin lomo Orin ko when me sef go reach top

Say me no Dey pray for another man fall

Tell me why you won see my fuck up

Higher me wan go no go come down

Titi lai lai them keep vibing my hit songs yeah

Me have been on my grind for days

And I be dey pray for grace

No going back moving to my dream

So fun won them no fit run my race

Ki ori mi jowo bamishe

Ki emi ma ma ri ashishey

Never say never

me no go surrender

Only money me dey chase

Chorus

So me ride on!!

So many things I Dey face lately

Na me pains I use write songs

Wo wo wo..

ki Ori shey mi lomo tonso

Me Have been on the road 24/7 everyday

if I no win no get bus stop

2x

Verse2

Ahn see me no time for competition

With para dey dey grand iwo lo womi sisan

Putting effort and I get ambition

Moma debe e dey sound like revolution

Omo oro wo mawo be hustle everyday say na time gon time tell

Me I need big money wey fit solve problem

When me money land omo them go hear

Make I no lie I see your work for me life make I no lie

Na you be the only one wey I know I don try

Na you know my next plan

Make my life better

Make my life better

Chorus

So me ride on!!

So many things I Dey face lately

Na me pains I use write songs

Wo wo wo..

ki Ori shey mi lomo tonso

Me Have been on the road 24/7 everyday

if I no win no get bus stop

2x