Lyric: “Tomorrow” by Presh Keys
(Chorus)
I don't care what people say
I don't do what people do
Cos I know light on my way
And I know light on my way
I don't care what people say
I don't do what people do
Cos I know light on my way and I know light on my way
I know
I know
My tomorrow must be greater than today
I know
My tommorow must be greater than today
(Verse 1)
Getti many things that me I want to say
Story dey my mind I swear not today
So them tell me say I no fit focal
Them go know today na who shoe size
(Bridge)
Wetin people want to see
Shey dey open my potter
E get one thing wey you no sabi
Godi no fit fall hand
I know say them go tell you say you use jazz
Abeg no worry
Who God bless na him broadcast
Cos I know,
My tomorrow must be greater than today
And I know my own story must to change and no delay
(chorus)
I don't care what people say,
I don't do what people do
Cos I know light on my way
And I know light on my way
I don't don't care what people say
I don't do what people do
Cos I know light on my way,
And I know light on my way
I know
I know
My tomorrow must be greater than today
I know,
My tomorrow must be greater than today
(Verse 2)
Nothing fit dey tire me
Tell me wetin I never see
all this things no burder me
Cos I know na fallacy
For this this life no body too sabi
Is not by your power
Wetin go be,go be
Weather you dey lekki
You dey sulejah
Is not by your power
Wetin go be go be
Cos I know
My Tomorrow must be greater than today
So why ohh
Who God don bless don declare no body can course
(Chorus)
I don't care what people say,
I don't do what people do
Cos I know light on my way
And I know light on my way
I don't don't care what people say
I don't do what people do
Cos I know light on my way,
And I know light on my way
I know
I know
My tomorrow must be greater than today
I know,
My tomorrow must be greater than today