No Pressure-文本歌词

No Pressure-文本歌词

Manuel Music
发行日期:

NO PRESSURE

This life na turn by turn

The race is not to the swift o..

This life na turn by turn

If you no get today

You go get am tomorrow

No go do pas yourself

No go do pas yourself

Cos this life na one

Another one no dey

Make you no carry yourself go put for pressure

Take am jeyjey make you no enter depression

No matter the situation try to de enjoy o..

Yo.. yo..yo..

Yo.. yo.. yo..

Yo..yo..

Yo.. yo..yo..yo..yo..yo..yo..

Yo..yo..yo..

Yo.. yo..yo..

Yo.. yo.. yo..

Yo..yo..

Yo.. yo..yo..yo..yo..yo..yo..

Yo..yo..yo..

Dem say Saturday na for wedding

Sister Bisola dong de worry

Forty o'clock e dong near

E dong near

You no fit go see your mama

You no fit go see your papa

You dong de tire for the Jamb question

(Jamb question)

Abeg make you tell us when you go marry

Tell us when you go carry

Life say na you go propose give yourself

Everywhere na pressure

Pressure

pressure

No put yourself for pressure

Uh.. no pressure

Brother Chukwuebuka

Chukwuebuka

Forty years old man

(Forty years old man )

You never marry

No house

No pikin

Your mates dong buy house for Dubai

Every night na so you de cry

You de ask God when

All I see is pressure

Pressure

Pressure

My brother no put yourself for pressure

Uh.. no pressure

All I see is pressure

Pressure

Pressure

No put yourself for pressure

Uh.. no pressure

Fake life for social media

Scammers everywhere

No pressure

If you no get today

You go get am tomorrow

No go do pas yourself

No go do pas yourself

Cos this life na one

Another one no dey

Make you no carry yourself go put for pressure

Take am jeyjey make you no enter depression

No matter the situation try to de enjoy o..

Yo.. yo..yo..

Yo.. yo.. yo..

Yo..yo..

Yo.. yo..yo..yo..yo..yo..yo..

Yo..yo..yo..

My brother your time go come o..

My sister your day go come o..

Make you no go kii yourself o..