[00:00.000] 作词 : Alli Odunayo/Damini Ebunoluwa Ogulu
[00:00.603] 作曲 : Alli Odunayo/Damini Ebunoluwa Ogulu
[00:01.207](Bong)
[00:07.955](Bong killa)
[00:21.218]Na me wey dey clean una house
[00:23.818]Na me wey dey wash una car
[00:25.923]Na me wey dey cook ununu
[00:31.297]Na me wey dey wash una cloth
[00:33.605]Na me wey dey work for your shop
[00:35.961]Na me wey dey hawk ununu
[00:41.186]I be common person but my happiness, oh, still be my own
[00:51.090]Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[01:20.867]I be common person but my happiness, oh, still be my own
[01:30.739]Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[01:40.027]Because na God I dey put all my faith, food for my plate
[01:43.646]Fit no do mе jo (Mma balanso)
[01:50.135]Even as things no dey go my way
[01:52.488]Even in days whеre I no get nothing at al (Mm, balanso)
[02:00.223]Na me wey dey drive your bus
[02:02.816]Na me wey drive your keke (Mm, balanso)
[02:10.107]Na me wey dey run around
[02:12.709]Na me do the job (Mm, balanso)
[02:39.907]I be common person but my happiness, oh, still be my own
[02:49.805]Everybody get role, no mean say your own role passin' my own