Asunder (Explicit)-文本歌词

Asunder (Explicit)-文本歌词

Chidoccy&Sweetv
发行日期:

Thanks for the kisses Thanks for the love For the things that I love Thanks for everyone That would make us one Make we tell them oooh Wey wan put asunder Go put asunder Body go tire you Go put asunder Wahala Go taya you Go put asunder Body go tire you Go put asunder Wahala go tire you If I no love you Say na who I for dey love Na for this year I say I be baba for the love Conny man sey mumu Na em dey fall in love When I see you I fall in love oooh Co easy Co easy Policy policy Co easy Co easy But I go risk it I go risk it Go put asunder Body go tire you Go put asunder Wahala go tire you Go put asunder Body go tire you Go put asunder Wahala go tire you Jaiye, shaleye o Baby let's go faraway o Each and every day Like it's holiday o I no do pass omah lay ooo Rain rain rain just go away o Me and my baby want to play o Each and every hour we Dey fornicate o I no Dey look uche face o Bby I've been grinding Since the 90's Dem my niggas didn't notice Chasing all the shandis Me I Dey mind my own biz Now dem all niggas wanna See me for their showbiz Dem say who be that boy Nami Nami Venom badboy Dey kill this shii When I Dey put am Make u Dey feel am Cos I go loot am With my biggy kala Go put asunder Body go tire you Go put assunder Wahala go tire you Go put asunder Body go tire you Go put asunder Wahala go tire Go put asunder Body go tire you Go put asunder Wahala go tire you