Afro Highlife-LRC歌词

Afro Highlife-LRC歌词

Fireboy DML
发行日期:

[00:00.000] 作词 : Adedamola Adefolahan
[00:00.333] 作曲 : Adedamola Adefolahan
[00:00.666][Intro]
[00:10.208]Fireboy here so
[00:15.472]Yah, yah
[00:20.501][Verse 1]
[00:22.003]They no know say we dey around
[00:24.260]'Cause we dey show up unannounced
[00:27.280]But when they listen to the sound oh ah
[00:30.039]They go start to come around
[00:32.487]Ti n ba ti pe e, ko ma dahun
[00:33.992](Ti n ba ti pe e, ko ma)
[00:35.253]Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce?
[00:36.755](Ti n ba f'owo gbe, sho ma)
[00:37.761]I know you love the way I sound oh ah
[00:40.768]Oya turn around
[00:42.029][Pre-Chorus]
[00:42.531]I just dey enter the place
[00:44.979]But I dey killy show
[00:47.228]And dem dey love me already
[00:49.993]As you dey see me so
[00:52.756][Chorus]
[00:53.003]Won ni pe kileleyi?
[00:54.767]Afro highlife oh, afro
[00:58.037]Ki la tun gbе de?
[00:59.783]Afro highlife oh, afro
[01:03.307]Won ni pe wеtin we bring come oh
[01:05.058]Afro highlife oh, afro
[01:08.574]Wetin my people wan hear?
[01:10.338]Afro highlife oh, afro
[01:14.469]Zaki oya give them oh
[01:19.241]Arabaribiraba
[01:20.491][Verse 2]
[01:25.764]See everybody wants to faaji
[01:28.529]Na why dem dey call me alhaji
[01:31.290]I know you just dey realize
[01:33.797]The music makes me feel alive
[01:35.804]Give them the bass
[01:37.311](They must to dance)
[01:38.315]And if you give them the guitar
[01:39.765](And dem go dance)
[01:40.767]Abegi play the trumpet oh
[01:42.773](They must to dance)
[01:43.520]Make dem know who we are
[01:45.284](And dem go dance)
[01:46.041][Pre-Chorus]
[01:46.288]I just dey enter the place
[01:48.552]But I dey killy show
[01:51.318]And dem dey love me already
[01:53.830]As you dey see me so
[01:55.579][Chorus]
[01:56.835]Won ni pe kileleyi oh?
[01:58.591]Afro highlife oh, afro
[02:02.115]Ki la tun gbe de?
[02:03.621]Afro highlife oh, afro
[02:07.132]Won ni pe wetin we bring come oh
[02:08.890]Afro highlife oh, afro
[02:12.658]Wetin my people wan hear?
[02:14.166]Afro highlife oh, afro
[02:17.925]Oya give them oh
[02:23.294]Arabaribiraba
[02:29.574][Outro]
[02:33.331]They must to dance
[02:35.847]And dem go dance
[02:38.600]They must to dance
[02:41.110]And dem go dance, dance
[02:43.872]Afro highlife oh afro
[02:48.901]Afro highlife oh afro