Nothing I no fit do My defenses don clear for you My jiggers don tell me farabale you too dey do I’m running on my toes when you go call me baby o I promise surely surely I’ll be there on time Waist whine Make we vibe to the baseline (baseline) Waist whine Know the gbedu dey enter (enter) Waist whine Make we vibe to the baseline (baseline) Waist whine Know the gbedu dey enter (enter) I surrender I surren I surrender I surren I surrender You don turn me mumu o Don make me confuse I surrender I surren I surrender I surren I surrender You don turn me mumu o Don make me confuse Egbe! Agba! They call me Roll boy Oh my Oyima my inhaler I'm your prisoner in my jailer Love wey you give me girl I no trade am I carry rose flower for trailer Cos your my woman, your my jigga All your frenemies dem go feel am Girl let's give them cinema Cos when your with me, no feeling bad Can I make you breakfast in your bed Turn these fish, turn to bread, for you I be your miracle Oyima Your friends go jealous you, I swear I surrender I surren I surrender I surren I surrender You don turn me mumu o (I surrender to you, I surrender o) Don make me confuse I surrender I surren (they call me Roll boy) I surrender I surren I surrender You don turn me mumu o Don make me confuse I surrender I surren I surrender I surren I surrender You don turn me mumu o Don make me confuse Ave, Ave, Ave surrender!